20 Jakob deceive Laban di Aramean, bikos e nor tell dem sey e won go.
Wen Isaak na forty years, e kon marry Rebekah wey bi Betuel, di Aramean pikin and dis Betuel kom from Paddan Aram. Rebekah broda na Laban di Aramean.
As Laban go kare for en sheep, Rashel kon tif en papa gods for di house.
E go with evritin wey e get. E cross Eufrates River den e kon face di hill kountries for Gilead.
Why yu play wayo run kon deceive mi? But yu for tell mi, so dat I go free yu with good mind kon play instrument and sing betta song for yu.
Den una go sey, “Awa papa Jakob waka from Aramean go stay for Egypt as strenja. En family for dat time, nor many, but wen dem dey komot Egypt, dem kon plenty and dem bi strong pipol naw.