9 Wen Leah si sey e nor fit born again, e kon give en savant Zilpah to Jakob.
So Abram stay for Kanaan for ten years. Sarai wey bi Abram wife kon give Hagar wey bi en savant from Egypt to Abram as wife.
(Laban give en savant Zilpah to Leah, so dat e go bi Leah savant.)
Leah still get belle again and e born anoda boy. E kon sey, “Dis time I go praiz God.” Dat na why e koll am Judah. Den Leah nor kon born again.
E nor too tey before Leah savant Zilpah born boy for Jakob.
God hear Leah prayer; so e kon get belle and e born anoda boy for Jakob for di fift time.
So Rashel give en savant Bilhah to Jakob and Jakob kon sleep with am.
Den Rashel sey, “I don really fight betta fight with Leah, my sista and I don win.” So e koll di pikin Naftali.
All dis na di shidren wey Leah savant, Zilpah born. E born dem for Jakob and all of dem na sixteen.