7 Rashel savant Bilhah kon get belle again for Jakob and e still born boy.
Den Rashel sey, “God don save mi. E don ansa my prayers kon give mi boy pikin.” Dat na why Rashel koll di pikin Dan.
Den Rashel sey, “I don really fight betta fight with Leah, my sista and I don win.” So e koll di pikin Naftali.
Naftali sons na: Jahziel, Guni. Jeza and Shillem.
Dis na di shidren wey Rashel savant, Bilhah born. E born all of dem for Jakob and dem bi seven.
From Asher boundary for east go rish west, Naftali tribe go get one part.