Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 30:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 So dat day, Laban komot all di animals wey get white spot, mark or wey black kon sey make en pikin kare for dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 30:35
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make yu let mi waka round all yor animal kon komot di ones wey get spot or mark or wey black. Dis animals go bi my pay.


Laban kon sey, “I gri! Make e bi as yu tok.”


Den e separate dem from Jakob own with three days journey and Jakob kon dey kare for di oda animals.


Like dis, God don give mi many of una papa animals.


Den make una tell am sey, ‘Yor savants dey kare for animals since wi bi small pikin kon rish naw, both wi and awa papa.’ Make una tok like dat, so dat una go fit stay for Goshen land, bikos Egypt pipol nor like pipol wey dey kare for animals.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ