21 Afta, Leah born one girl kon koll am Dinah.
Den Leah sey, “God don give mi betta gift. Naw, my husband go honor mi, bikos I don born six boys for am.” So e kon am Zebulun.
Den God sorry for Rashel. E hear en prayer kon make am get belle.
Dem kill Hamor and en pikin Shekem with di swod, take Dinah komot from Shekem house, den dem kon go.
All dis na di shidren wey Leah born for Jakob for Paddan Aram, with Dinah en dota. All en sons and dotas na thirty-three.