18 Den Leah sey, “God don give mi my reward, bikos I give my savant to my husband make e sleep with am.” So e koll am Issakar.
God hear Leah prayer; so e kon get belle and e born anoda boy for Jakob for di fift time.
Leah get belle again and e born di nomba six boy.
Di sons wey Leah born na Reuben wey bi Jakob first pikin, Simeon, Levi, Judah, Issakar and Zebulun.
Issakar sons na: Tola, Puah, Jashub and Shimron.
From Issakar: na 200 leaders and dia family; dem undastand evritin, plus wetin Israel pipol suppose do.
Moses pray for Zebulun and Issakar tribe sey: “Zebulun pipol go prosper as dem dey travel. Make Issakar pipol prosper for dia house.
12,000 from Simeon tribe, 12,000 from Levi tribe, 12,000 from Issakar tribe,