Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 30:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Wen Jakob kom back from di field dat evening, Leah go meet am kon sey, “Yu must sleep with mi today o-o, bikos I don pay to get yu with my pikin mandrake.” So Jakob sleep with am dat nite.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 30:16
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So wen dem dey do di wheat feast, Reuben komot kon si some mandrake plants for di field, den e bring dem kon give en mama Leah. Rashel kon tell en sista Leah, “Make yu give mi some for di plant wey yor pikin bring.”


But Leah ansa, “So my husband wey yu take neva do yu? Yu won still take my pikin mandrake too?” Rashel ansa, “Okay, make yu give mi some mandrake and e go sleep with yu dis nite.”


God hear Leah prayer; so e kon get belle and e born anoda boy for Jakob for di fift time.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ