11 Leah kon sey, “E good well-well!” So e koll di pikin Gad.
E nor too tey before Leah savant Zilpah born boy for Jakob.
Den Leah savant Zilpah born anoda pikin for Jakob.
Di sons wey Zilpah, Leah savant born na Gad and Asher. All dis na Jakob sons wey dem born for am for Paddan Aram.
Gad sons na: Zifion, Haggi, Shuni, Ezbon, Eri, Arodi and Areli.
Pipol wey dey tif, go attack Gad, but e go attack dem wen dem don go back.
But una wey nor dey obey mi; wey don forget my holy mountin. Wey prepare tabol for Gad wey bi Babilon god kon mix drink for dat god wey dem dey kol Destiny, wey dey give hope and luck to pipol,