Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 3:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 So, di snake tell di woman, “True-true, una nor go die,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 3:4
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Oga God tell di woman. “Wetin bi dis wey yu don do so?” Di woman ansa, “Di snake deceive mi and I kon chop from am.”


but about di fruit from di tree wey dey di gardin centre, God sey, ‘Una must nor chop or tosh am, bikos if una chop or tosh am, una go die.’ ”


Elijah tell di king, “Dis na wetin God tok, ‘Wetin make yu send pipol go ask Baal-Zebub wey bi Ekron god? Na bikos yu tink sey Israel pipol nor get God wey yu fit ask? Bikos of dis, yu nor go stand from di bed wey yu dey so and yu must die.’ ”


So make una hear wetin God dey tell di king: “Yu nor go stand up from di bed wey yu dey so, bikos yu must die!” ’ ” So Elijah kon go.


Dem ansa, “One man tell us, ‘Make una go back go tell di king sey, “Dis na wetin God tok: Wetin make una won go ask Baal-Zebub wey bi Ekron god? Na bikos una tink sey Israel pipol nor get God? So di king nor go stand up from di bed wey e dey so, bikos e go die.” ’ ”


Elisha ansa, “Go tell am sey God don show mi sey e go really die, but dis sickness nor go kill-am.”


“God ask, ‘How yu wont take deceive am?’ “Di spirit ansa, ‘I go make all di profets lie for Ahab.’ “God kon sey, ‘Make yu go deceive am, bikos e go hear yu.’ ”


Wiked pipol dey sey, “God nor dey si us! E don klose en eye and E nor go even fit si wetin wi dey do!”


Na devil bi una papa and na di tin wey una papa wont, naim una dey do. E dey kill pipol from di biginnin and e nor dey support wetin good, as e nor get any good tin inside am. Anytime e dey tok, na di lie wey dey inside am, na-im e dey tok, e bi lie-lie pesin, bikos naim bi lie-lie papa.


But I dey fear sey, just as di snake deceive Eve with en wayo, una mind fit spoil komot for di true and di way wey una dey follow Christ.


so dat Satan nor go deceive us, bikos wi know en wayo.


“Make una make sure sey nobody among una wey dey hear dis tins today, bilive sey evritin dey okay with am, even doh e nor dey hear pipol word. Dis kind tin go skata all of una, weda una dey good or bad.


And nor bi Adam, Satan deceive. Satan deceive di woman and na so sin take kom dis world.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ