7 Den Jakob sey, “Since na still aftanoon, e neva rish time to gada di sheep. Make yu give di sheep wota kon let dem still go chop.”
Jakob kon ask, “E dey okay.” Dem ansa, “Yes! E dey okay. Naw, si en dota Rashel dey kom with di sheep.”
Dem kon ansa, “Wi nor fit. Na only wen di sheep dey togeda and wi don roll di stone komot for di mout, dat na di only time wey wi fit give dem wota drink or wosh dem.”
Make una use evry shance wey una get well, bikos dis time wey wi dey so, dey evil and wiked.