6 Jakob kon ask, “E dey okay.” Dem ansa, “Yes! E dey okay. Naw, si en dota Rashel dey kom with di sheep.”
Den Jakob sey, “Since na still aftanoon, e neva rish time to gada di sheep. Make yu give di sheep wota kon let dem still go chop.”
So Jakob tell am, “Make yu go si as yor brodas and di animals dey, den kon tell mi weda dem dey okay.” So Jakob send am go from Hebron Valley.
E ask dem how dem dey. Den e sey, “Una papa dey okay, di one wey una tok about? E still dey alive?”
Joab kon tell. Amasa, “My friend, how yu dey?” E kon hold en hair with en rite hand like sey e won kiss am.
So Moses go meet en wife papa, bow kon kiss am. Dem greet each oda kon enter house.
Naw, Midian priest get seven girls wey dey kom draw wota from di well to take feed dia papa animals.
Afta David don give wetin e karry kom to di pesin wey dey divide tins give di sojas, e kon run go di war front. Wen e rish der, e kon ask en brodas, how una dey?
e send ten savant kon tell dem, “Make una go meet Nabal for Karmel kon tell am sey I dey greet am.