5 So Jakob tell dem, “Una know Laban wey bi Nahor grand-pikin?” Dem ansa, “Wi know am.”
Before e pray finish, Rebekah kon dey kom with en wota pot for en shoulder. E bi Betuel pikin and en grand-mama na Milka (Milka na Abraham broda wife, Nahor).
Rebekah ansa, “I bi Betuel pikin and na Milka and Nahor born Betuel.
Naw, Rebekah get one broda wey en name na Laban and e run go meet di man for di well.
Abraham and Nahor God, dia grand-papa God go judge between yu and mi.” So Jakob kon swear with di God wey en papa Isaak dey fear