29 (Laban give en savant Bilhah to Rashel, so dat e go bi en savant.)
(Laban give en savant Zilpah to Leah, so dat e go bi Leah savant.)
Jakob kon do as Laban tok. Wen Jakob don do all di tins wey e suppose do, Laban kon gi-am en sekond pikin, Rashel.
Jakob kon sleep with Rashel too. E love Rashel pass Leah, so e work for Laban for anoda seven years.
As Israel dey for di land, Reuben kon go sleep with Bilhah, en papa girl-friend and Israel kon hear wetin happen. Jakob get twelf sons:
Di sons wey Bilhah, Rashel savant born na Dan and Naftali.
Na Jakob story bi dis: Josef wey bi seventeen years dey kare for di sheep with en brodas. Naw e bi small boy wey dey work with en papa wifes, Bilhah and Zilpah sons. Josef kon tell en papa bad tins about dem.
Dis na di shidren wey Rashel savant, Bilhah born. E born all of dem for Jakob and dem bi seven.