28 Jakob kon do as Laban tok. Wen Jakob don do all di tins wey e suppose do, Laban kon gi-am en sekond pikin, Rashel.
Make yu do evry normal tin wey yu suppose do for di senior one, den I go give yu di yonga one, afta yu don work for mi for anoda seven years.”
(Laban give en savant Bilhah to Rashel, so dat e go bi en savant.)
Den yor savant, awa papa kon sey, ‘Una know sey my wife born two boys for mi.
Man wey find good woman kon marry am, don si good tin and God go favor and bless am.
“ ‘As long as yor wife dey alive, nor marry en sista as sekond wife kon sleep with am, bikos dem go hate demsef.