23 For dat evening, e bring en dota, Leah kon give Jakob and Jakob kon marry am.
kon ask Abraham savant, “Na who bi dat man for di field wey dey waka kom meet us?” Di savant ansa, “Na my oga bi dat.” So di girl take en klot kon kover ensef well.
So Laban invite all di pipol for dat place kon do party.
(Laban give en savant Zilpah to Leah, so dat e go bi Leah savant.)
E nor dey trit us like strenjas naw? Bikos e don sell us and e don really chop di money.
So make una nor trust anybody; even if di pesin na una best friend or wife!