15 Den Laban tell Jakob, “Yu won work for mi for nor-tin bikos yu rilate to mi? Make yu tell mi wetin yu wont make I take pay yu.”
(Laban get two girl pikin; di senior one name na Leah and di yonga one na Rashel.
Laban still tell Jakob, “Make yu just tell mi wetin I go pay and I go pay yu.”
For dis twenty years wen I dey for yor house. I serve yu for fourteen years for yor two dotas and six years for di animals, but yu still dey short-pay mi anyhow.
yet una papa wont shit and short-pay mi. But God nor gri make una papa wound mi.
So en mama family kon tok to di men and dem kon agri to follow Abimelek, bikos e bi dia own family pesin.