12 Wen Jakob tell Rashel sey e rilate to en family and na Rebekah, Laban sista bi en mama, Rashel run go tell en papa.
Abram kon tell Lot, “Make mi and yu nor kworel and make awa men nor kworel too, bikos wi bi brodas.
Di girl kon run go house go tell en family evritin wey happen.
So Isaak send Jakob go and e go Paddan Aram go meet Betuel pikin Laban, di Aramean wey bi en mama Rebekah, broda.