10 Wen Jakob si Rashel wey bi en mama broda Laban dota and di sheep, e kon waka go remove di stone for di well mout kon give en mama broda sheep wota make dem drink.
Den Jakob kiss Rashel kon dey kry.
As e still dey tok to dem, Rashel rish der with en papa sheep, bikos na en dey guide dem.
Naw, Midian priest get seven girls wey dey kom draw wota from di well to take feed dia papa animals.
So some shepad kom drive di girls komot from di well, but Moses fight for dem kon give dia animals wota.