Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 27:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 As Isaak dey tok to Esau, Rebekah dey one korna dey listin. Wen Esau don go katch di animal,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 27:5
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make yu prepare betta food for mi, di kind one wey yu know sey I love, den bring am kom meet mi. Den I go chop kon bless yu before I die.”


Rebekah kon tell en pikin Jakob, “Si, I hear wen yor papa dey tell yor broda Esau sey,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ