Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 27:44 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

44 Make yu stay with am small, until yor broda Esau nor dey vex for yu again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 27:44
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“I don dey with yu for twenty years naw. Yor animals wey get belle dey always born and I neva for one day chop one among yor animals.


For dis twenty years wen I dey for yor house. I serve yu for fourteen years for yor two dotas and six years for di animals, but yu still dey short-pay mi anyhow.


Oga God wey get pawa, tosh di eart and e shake; evribody wey dey stay der dey mourn and di whole world dey raiz and fall like Nile River.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ