Jenesis 27:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English37 Isaak ansa, “Si! I don make am oga ova yu. I don make evribody wey rilate to am to bi en savant kon bless am with many korn and wine. Wetin dey naw wey I go fit do for yu, my pikin?” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |