Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 27:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 Esau still sey, “En name really na Jakob! E don kollect two tins for my hand naw! E first kollect my rite as senior and naw si, e don take my blessing!” Den e ask en papa, “Yu nor keep any blessing for mi?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 27:36
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen en broda kom out, e hold Esau leg, so dem kon koll am Jakob. Isaak na sixty years wen Rebekah born dem.


Den di man sey, “Dem nor go koll yu Jakob again, but from today go, na Israel dem go dey koll yu, bikos yu don fight with God and man and yu don win.”


Wen Jesus si Netanel dey waka kom meet am, e kon sey, “Make una look! Dis na betta pesin wey kom from Israel, wayo nor dey en belle.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ