Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 27:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 En papa Isaak ask am, “Na who yu bi?” Esau ansa, “Na mi bi yor first-born, Esau!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 27:32
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Jakob sey, “Make yu first swear about am.” So Esau swear kon give di senior pozishon to Jakob.


Den Jakob give Esau some bread and stew; Esau chop kon drink wota den e get up waka komot der. Na so Esau take sell en rite as senior give Jakob.


Jakob go meet en papa kon sey, “My papa!” Isaak ansa, “Na mi bi dis. Wish of my pikin dey tok?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ