Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 27:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Esau too prepare sweet food won go give en papa. Esau kon tell en papa. “My papa, get up make yu chop some bush meat wey yor pikin kook, so dat yu go bless mi.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 27:31
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Jakob take di goat go give en mama. Di woman kon kook some sweet food, just as Isaak dey like am.


Jakob ansa en papa, “Na mi Esau, yor first pikin. I don do as yu tell mi. Naw sidan make yu chop, so dat yu go bless mi.”


As Isaak just bless Jakob finish and as Jakob dey waka leave am, en broda Esau just dey kom back.


Make yu prepare betta food for mi, di kind one wey yu know sey I love, den bring am kom meet mi. Den I go chop kon bless yu before I die.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ