3 So make yu take yor weapons go katch animal kom for mi.
En na strong hunta for Oga God front. Dat na why dem dey sey, “Just like Nimrod wey bi strong hunta for God present.”
Make yu prepare betta food for mi, di kind one wey yu know sey I love, den bring am kom meet mi. Den I go chop kon bless yu before I die.”
Pipol go dey go use dia bow and arrows take katch animals for der. Yes, shuku-shuku go full evriwhere.
Some among una sey, “Wi fit do anytin wey wi wont.” But I dey tell una naw sey, nor bi evritin dey good for us. So I nor go gri make anytin kontrol mi.