Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 27:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Den en papa Isaak kon tell am, “My pikin, make yu kom here kon kiss mi.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 27:26
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Isaak kon tell am, “My pikin, make yu bring some for di bush meat make I chop. Den I go bless yu wen I chop finish.” So Jakob take some for di bush meat go give en papa and Isaak chop am. E still gi-am wine drink too.


So Jakob waka go kiss am. Wen Isaak feel as en klot dey smell, e kon bless am sey, “Yes, my pikin dey smell like sey e dey inside bush wey God don bless.


So, Joab go meet David kon tell am wetin Absalom tok. Di king send message go koll Absalom kom and wen e kom, e bow for di king front, den di king welkom am with kiss.


Yes! Make yu kiss mi well-well, bikos to sleep with yu sweet pass wine.


At wons, Judas go meet Jesus, greet am kon sey, “Tisha”, den e kiss am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ