Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 27:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Isaak kon tell am, “My pikin, make yu bring some for di bush meat make I chop. Den I go bless yu wen I chop finish.” So Jakob take some for di bush meat go give en papa and Isaak chop am. E still gi-am wine drink too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 27:25
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den e ask am, “Yu sure sey na yu bi Esau?” Jakob ansa, “Na mi na!”


Den en papa Isaak kon tell am, “My pikin, make yu kom here kon kiss mi.”


Make yu prepare betta food for mi, di kind one wey yu know sey I love, den bring am kom meet mi. Den I go chop kon bless yu before I die.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ