Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 27:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 So Jakob waka go near en papa Isaak and Isaak tosh am kon sey, “Di vois bi like Jakob own, but di hand bi like Esau own.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 27:22
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My papa fit tosh mi! Den e go tink sey I dey fool am and e go curse mi instead of am to bless mi.”


Den Isaak tell Jakob, “My pikin, make yu kom near mi, so dat I go fit tosh yu kon know if yu really bi Esau.”


E nor know Jakob bikos hair full en hand like en broda Esau own. So Isaak bless Jakob.


As dem dey Mikah house, dem notis di Levi priest for der, so dem kon ask am, “Na who bring yu kom here? Na wetin yu dey do for here and wetin make yu dey here?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ