Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 27:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 But Isaak ask en pikin, “Na how yu take kill di animal just naw just naw?” Jakob ansa, “Na di Oga yor God help mi.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 27:20
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E kon pray, “My Oga God, wey bi my masta Abraham God, make Yu guide mi today. Make Yu dey good to my oga Abraham.


Den Isaak tell Jakob, “My pikin, make yu kom near mi, so dat I go fit tosh yu kon know if yu really bi Esau.”


Yu won use lie defend God? Abi all dis yor wayo argument na to help God?


Make una nor use di Oga una God name take make yeye, bikos I go ponish anybody wey do like dat.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ