17 Den di woman karry di food wey e make, give Jakob.
So Jakob take di goat go give en mama. Di woman kon kook some sweet food, just as Isaak dey like am.
E put di goat skin for en hand and di part wey smooth for en neck.
Jakob go meet en papa kon sey, “My papa!” Isaak ansa, “Na mi bi dis. Wish of my pikin dey tok?”
Make yu prepare betta food for mi, di kind one wey yu know sey I love, den bring am kom meet mi. Den I go chop kon bless yu before I die.”