16 E put di goat skin for en hand and di part wey smooth for en neck.
Di first one kom out, evriwhere for en body red and hair full am, so dem kon koll am Esau.
Den Rebekah take en senior pikin, Esau best klot wey e get for house kon wear am for Jakob.
Den di woman karry di food wey e make, give Jakob.
E nor know Jakob bikos hair full en hand like en broda Esau own. So Isaak bless Jakob.