Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 27:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Den Rebekah take en senior pikin, Esau best klot wey e get for house kon wear am for Jakob.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 27:15
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Jakob take di goat go give en mama. Di woman kon kook some sweet food, just as Isaak dey like am.


E put di goat skin for en hand and di part wey smooth for en neck.


So Jakob waka go kiss am. Wen Isaak feel as en klot dey smell, e kon bless am sey, “Yes, my pikin dey smell like sey e dey inside bush wey God don bless.


“But di papa koll en savants kon tell dem, ‘Make una bring di best klot, ring and shoe and make una wear dem for my pikin.


“Make una guide unasef from di law tishas. Dem like to dey waka with long klot make pipol dey shaut dia name for market and chairs wey betta pass for sinagog, na der dem dey like to sidan.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ