10 Den yu go take am go give yor papa. E go chop am kon bless yu before e die.”
E kon pray, “My Oga God, wey bi my masta Abraham God, make Yu guide mi today. Make Yu dey good to my oga Abraham.
But Jakob kon tell en mama, “My broda Esau get hair full body and my skin smooth!
Go where di animals dey kon kill one of di goats. I go prepare dem make e sweet well-well as yor papa dey like am.