26 Naw, King Abimelek don kom visit am from Gerar with en friend Ahuzzat and Fikol wey bi di sojas oga.
But for dat nite, God kon appear to Abimelek for dream sey, “Na die yu won die so, bikos di woman wey yu take so, na somebody wife.”
Isaak kon ask dem, “Wetin make una kom meet mi? Nor bi bikos una hate mi, naim make una porshu mi?”