Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 26:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 So Abimelek kommand all en pipol sey, “Anybody wey tosh dis man or en wife, must die.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 26:11
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den for di dream, God ansa am, “Yes, I know sey wetin yu do na with betta mind. Dat na di rizin wey make mi nor let yu sin against mi or tosh di woman.


Isaak harvest plenty well-well and e rish hundred times of wetin e plant dat same year, bikos God don bless am.


“Make una nor tosh dis pipol wey I choose and make una nor plan to do bad tins against my profets.”


Na so e go bi too, if yu sleep with anoda man wife and anybody wey do dat kind tin, go sofa.


Bikos Oga God wey dey rule ova evritin tell mi sey, na bikos of en own glory E send mi go di nashons wey bin distroy una, bikos anybody wey tosh una, don tosh di pipol wey E love well-well.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ