9 En pikin Isaak and Ishmael kon beri am for Makpelah grave near Mamre, for Efron field and dis Efron na Zohar wey kom from Hit, pikin.
Den e tell dem, “If una gri sey make I beri my wife for here, den make una hear wetin I won tok. Make una ask Efron, Zohar son
Den Isaak kon die go join en grand-grand papa dem. E old well-well before e die and e live en life komplete. En sons Esau and Jakob kon go beri am.
but wen I die, karry mi komot from Egypt go beri for my papa burial groun.” So Josef sey, “Papa! I go do as yu tok.”
Na der dem for beri Abraham and en wife Sarah; na der two dem for beri Isaak and en wife Rebekah and na der I for beri Leah.
En sons karry am go Kanaan kon beri am for di grave wey dey Makpelah field near Mamre. Dis na di field wey Abraham buy as burial groun from Efron wey bi Hit pesin.