Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 25:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 But wen Abraham still dey alive, e give gift to di shidren wey en oda wifes born for am kon send dem go east, so dat dem go dey fast and nor disturb Isaak.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 25:6
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Abram stay for Kanaan for ten years. Sarai wey bi Abram wife kon give Hagar wey bi en savant from Egypt to Abram as wife.


So very early for di next day, Abraham take some food and wota kon give Hagar. E put di food for Hagar shoulder, gi-am en pikin kon sey make dem dey go. So dem go kon dey waka anyhow for Beersheba wildaness.


Abraham kon marry anoda wife and di woman name na Keturah.


So Jakob kon dey travel until e rish di land where pipol dey for east.


So Rashel give en savant Bilhah to Jakob and Jakob kon sleep with am.


Wen Leah si sey e nor fit born again, e kon give en savant Zilpah to Jakob.


For nite, Jakob kwik-kwik take en two wife, en two savant and en eleven shidren kon go Jabbok wotaside.


As Israel dey for di land, Reuben kon go sleep with Bilhah, en papa girl-friend and Israel kon hear wetin happen. Jakob get twelf sons:


All Rehoboam wife na eighteen and en girl-friends na sixty. E born twenty-eight sons and sixty dotas. Na Absalom pikin, Maaka e like pass among en wifes and girl-friends


E get one man wey dem dey koll Job, e dey stay for Uz land and e dey do wetin God wont. E dey serve God with klean belle and e nor dey do bad tins.


E till get 7,000 sheep, 3,000 kamel, 500 oxen, 500 donkey wey bi woman, plenty savant and na-im get money pass for di east side for di kountry.


so dat una go bi like una Papa for heaven wey dey allow sun to shine and rain to fall on-top bad and good pipol.


but E nor stop to do good for una, E dey give una rain from heaven and food from groun, so dat una go chop and belle go sweet una.”


Di papa beg am make e stay small, so e stay der; chop, drink and sleep for three days.


Anytime wen Israel pipol plant, Midian, Amalek pipol and anoda tribe for di desert go kon attack dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ