Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 25:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Midian sons na Efah, Efer, Hanok, Abidan and Eldaah. All dis na Keturah shidren-shidren.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 25:4
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jokshan kon bi Sheba and Dedan papa. Den di shidren wey Dedan born na Asshur, Letush and Leumm.


Evritin wey Abraham get, e gi-am to en pikin Isaak.


Hadad and di men wey karry am run kon from Midian go Paran, where oda men for join dem. Den, dem travel go Egypt and Egypt king kon give Hadad some land, house and food.


Midian shidren na Efah, Efer, Hanok, Abidan and Eldaah. All dis pipol na Keturah sons.


Plenty karavan with kamels go kom una land from Midian and Efah town. Dem go kom give una gold and incense from Sheba town. Pipol go tok about di good tins wey God don do for una!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ