Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 25:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Isaak love Esau, bikos e like fresh bush meat, but Rebekah love Jakob.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 25:28
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Jakob take di goat go give en mama. Di woman kon kook some sweet food, just as Isaak dey like am.


Jakob ansa en papa, “Na mi Esau, yor first pikin. I don do as yu tell mi. Naw sidan make yu chop, so dat yu go bless mi.”


Isaak kon tell am, “My pikin, make yu bring some for di bush meat make I chop. Den I go bless yu wen I chop finish.” So Jakob take some for di bush meat go give en papa and Isaak chop am. E still gi-am wine drink too.


So make yu take yor weapons go katch animal kom for mi.


Esau too prepare sweet food won go give en papa. Esau kon tell en papa. “My papa, get up make yu chop some bush meat wey yor pikin kook, so dat yu go bless mi.”


Make yu prepare betta food for mi, di kind one wey yu know sey I love, den bring am kom meet mi. Den I go chop kon bless yu before I die.”


Go where di animals dey kon kill one of di goats. I go prepare dem make e sweet well-well as yor papa dey like am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ