Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 25:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Dis na Ishmael pikin and dis na dia names for where dem stay and kamp put, bikos dem bi twelf prince, akordin to dia family.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 25:16
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I hear wetin yu tok about Ishmael. I go bless am kon gi-am many shidren. E go bi twelf prince papa and I go make en shidren-shidren great.


For dat same day, Abraham obey God kon sekonsaiz en pikin Ishmael and all di oda boys wey dey en house, plus en savants pikin and doz wey dey with am.


Aaron wey kom from Kohat family with en shidren-shidren, na where e dey stay bi dis. Di first share wey dem give Levi pipol for di land, na dem take am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ