12 Dis na di story about di pikin Ishmael wey Hagar di woman wey kom from Egypt; Sarah savant born give Abraham.
I hear wetin yu tok about Ishmael. I go bless am kon gi-am many shidren. E go bi twelf prince papa and I go make en shidren-shidren great.
But I go still make di slave pikin big, bikos en too na yor pikin.”
So get up! Go help di boy stand make yu hold am for hand, bikos I go make en shidren-shidren plenty well-well.”
Abraham born two sons: Isaak and Ishmael.
Dis na dia shidren-shidren: Na Nebaiot bi Ishmael first pikin, before e kon born Kedar, Adbeel, Mibsam,
Dem wey gada so na: Edom and Ishmael pipol, Moab and Hagrit pipol;
And e still sey, “Make I beg una for one tin. Make all of una give mi di ear-ring wey una take from Midian pipol.” (dis na bikos, Midian pipol and oda desert pipol, dey wear gold ear-ring.)