Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 24:60 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

60 Dem bless Rebekah kon sey: “Awa sista, yu go bi mama to tazon-tazon pipol! Yor shidren-shidren pawa go strong pass dia enemies own.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 24:60
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God bless dem kon sey, “Make una born many shidren full di eart and na una go kare for evritin! Na una bi oga ova di birds for di sky, di fish dem for sea and evritin wey God kreate.”


E bless Abram kon sey, “Make di Most High God bless Abram, di God wey kreate heaven and eart.


I go bless am and I go make am born boy for yu. I go bless am and Sarah go bi plenty pipol mama and kings go dey among en shidren-shidren.”


I go really bless yu kon make yor shidren-shidren plenty well-well and nobody go fit kount dem, just as nobody fit kount stars for sky or di san-san wey dey near river. Yor shidren-shidren go take all di tins wey bilong to dia enemies.


Den Rebekah and en wimen savant klimb di kamel kon follow Abraham savant. So Abraham savant take Rebekah go.


God wey get pawa well-well go always bless yu! E go make yu dey fruitful kon give yu plenty shidren! Den yu go bi very big nashon.


Jakob kon go en own way and God angels kom meet am.


So Israel bless dem dat day kon sey, “Na thru una Israel pipol go dey bless wen dem sey, ‘Make God bless us like Efraim and Manasseh.’ ”


Den God bless Noah and en shidren kon tell dem, “Make una born full di eart.


Make una marry kon born shidren. Make una shidren marry kon born shidren too, so dat una go plenty for di land.


River with fire dey kom out from di throne. Pipol wey dey woship am, many well-well. Many-many pipol still dey wait to kom woship am. Den dem open di book, bikos dem won start to judge kase.


Una fit give dem to una sons and dem go serve una shidren-shidren forever. But make una nor trit any Israel pesin anyhow.


make en papa and mama seize am kom meet di eldas for di town gate.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ