58 So dem koll Rebekah kon ask am, “Yu wont follow dis man go?” E ansa, “Yes! I go follow am.”
Den dem sey, “Make wi hear from di girl mout.”
So dem kon give dia sista Rebekah to di man, but some savant follow am, with Abraham savant and en men.
Mary kon sey, “Yes, I bi God savant, make wetin yu tok so, happen to mi.” Den di angel kon leave am.