41 Yu go dey free from di swear if yu go meet my family and dem nor gri give di girl to yu. True-true, yu go dey free.’
“Wen I rish di well today, I kon pray sey, ‘My Oga wey bi my oga Abraham God, if Yu know sey Yu go make my journey well, make evritin happen as dem suppose bi.’
But if di woman nor won follow yu kom back, dis swear nor go do yu anytin. But make yu nor take my pikin go back to dat land!”
so dat una go asept di kovenant wey di Oga una God dey make with una today.