36 My oga wife Sarah born only one pikin for am wen dem don old and my oga don give di pikin evritin wey e get.
so e tell Abraham, “Make yu porshu dis slave and en pikin, bikos di slave pikin nor go fit follow my pikin share for di propaty!”
Evritin wey Abraham get, e gi-am to en pikin Isaak.
Abraham nor komplain for one day, even wen e don old nearly rish hundred years. Even doh E know sey en body don nearly die and en wife Sarah nor go fit born again,