Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 24:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Wen di girl don do like so, e kon sey, “I go fetch wota for yor kamel until dem don drink beleful too.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 24:19
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go tell one among dem sey, ‘Abeg make yu give mi wota drink.’ Den make di one wey Yu don choose for yor savant Isaak ansa, ‘Make yu drink and I go give yor kamel make dem drink too.’ Like dis, I go know sey Yu dey good to my oga.”


So di girl kon pour all di wota wey dey en pot inside where di kamels go for drink, den e run go back go fetch more wota until all di kamel don drink beleful.


Make una welkom pipol for una house without komplain.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ