11 E make di kamel knee down near di well wey dey outside di town. Dat na evening time wen di wimen dey kom fetch wota.
“Wen I rish di well today, I kon pray sey, ‘My Oga wey bi my oga Abraham God, if Yu know sey Yu go make my journey well, make evritin happen as dem suppose bi.’
For di field, e si one well and three sheep liedan near di well, bikos di sheep dey drink wota from di well.
Wen Fero hear about di matter, e kon dey fine Moses make e kill-am. So Moses run from Fero go Midian land kon go stay near one well.
Naw, Midian priest get seven girls wey dey kom draw wota from di well to take feed dia papa animals.
Raitious pipol dey kare for dia animals, but wiked pipol dey trit dia own anyhow.
So one woman for di town kom draw wota for di well. Jesus tell am, “Abeg give mi wota make I drink.”
Make una listin, doz wey dey near di well dey sing, bikos God and Israel pipol don win! Den God pipol go mash kom from dia towns.
As dem dey waka enter di town, dem kon meet some girls wey go draw wota dey kom. So dem ask dem, “Di man wey dey si vishon, na here e dey stay?”