15 “My oga, di land na 400 silva, but dat one nor mean anytin at-all. So go beri yor wife for der.”
Efron ansa Abraham,
Den e buy di field where e bin build en tent put; E buy am from Hamor pikin wey bi Shekem papa for one hundred silva.
Job sey, “Where dem for dey dig silva, na der precious stones dey and e still get where dem for dey rifine gold too.
Anybody wey dem kount go give small silva as holy ofrin to Oga God. (Di amount na half shekel wey bi twenty gerah.)
Wen una one give dis ofrin to God, so dat una go dey rite with am, rish pipol and poor pipol go pay di same tin.
Na so una weigh suppose bi: twenty gerahs must ekwol one shekel and sixty shekels must ekwol one mina.