Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 23:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 kon tell Efron for dia front sey, “Abeg, make una listin to mi. I go pay yu di prize for di field. Take am from mi, so dat I go fit go beri my wife for der.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 23:13
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den e buy di field where e bin build en tent put; E buy am from Hamor pikin wey bi Shekem papa for one hundred silva.


But di king ansa, “No! I nor go fit give di Oga my God, sakrifice wey I nor pay anytin for.” So e buy di farm and di melu for fifty silva koins.


Like dis, I don show una sey wi must help pipol wey dey weak and una remember wetin Jesus Christ tok, wen e sey, ‘E betta make pesin dey give pipol tins, dan make e dey kollect from dem.’ ”


Make love bi di only tin wey yu dey whole! If yu love odas, yu don do evritin wey di law tok.


Make una dey wise as una dey tok with pipol wey nor dey follow Christ. Make una use evry shance wey una get well.


Make una nor love money and make wetin una get rish una, bikos God sey, “I nor go ever leave or abandon yu.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ