Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 22:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 En savant Reumah still born shidren for am and dia names na: Tebah, Gaham, Tahash and Maaka.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 22:24
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Abram stay for Kanaan for ten years. Sarai wey bi Abram wife kon give Hagar wey bi en savant from Egypt to Abram as wife.


(Naw Betuel kon bi Rebekah papa.) Dis na di eight shidren wey Milka born for Nahor, Abraham broda.


Sarah stay for one hundred and twenty-seven years.


But wen Abraham still dey alive, e give gift to di shidren wey en oda wifes born for am kon send dem go east, so dat dem go dey fast and nor disturb Isaak.


Kaleb girl-friend wey bi Maaka born Sheba and Tirhana.


King Rehoboam still marry Maaka, wey bi Absalom pikin and dem born four sons: Abijah, Attai, Ziza and Shelomit.


God dey skata proud pipol house, but wimen wey dia husband don die, God dey protet dia propaty.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ